Idris Elba Don Dey Positive For Coronavirus

British actor, Idris Elba don announce say im dey tested positive for coronavirus even though im no show any symptom.

In Yarn dis tori for  video wey im share on Twitter on Monday March 16.

Make Una read wetin im yarn ;

“This morning I tested positive for COVID-19. I feel OK, I have no symptoms so far but have been isolated since I found out about my possible exposure to the virus. Stay home people and be pragmatic. I will keep you updated on how I’m doing. No panic.
“It sucks. Looks, this is serious. Now’s the time to really think about social distancing, washing your hands.”

Leave a Reply