Say Una Last Pray Before Una Travel Go North Korea- America Yarn Their People

The State Department don give hot warning for dia website say if  anybody wan travel go North Korea and dem never write dia will , make dem go write am before dem go.


.
“The US govt no fit provide emergency services for US citizens wey dey North Korea and dem no get diplomatic or consular relationship with North Korea” the state department publish for dia website.
Dem con still write say “Those wey still get strong head, still won travel go get special validation, wey no go easy to collect and na few people go get dat priviledge.
See as american govt dey protect dia people, Naija govt no go send una…

Leave a Reply