Dem Don Arrest Pastor Wey Knack And Give Two Sisters Belle.

Tori yarn say, police don arrest one 29 years old Pastor, Kokih Emmanuel wey bi pastor of Cross Over Ministry for Kedjom Kekuh, Tubah sub division for Mezam wey dey Cameroon, untop say im Knack two sisters.


Dem say one na 18 year old Akombom Marie Claire wey she don get 6 month belle and im younger sister Brenda Nyingmah, na 14 years old , say she don get 3 month belle for the pastor.

Leave a Reply