Lagos State Don Begin Cashless Toll-Payment For Lekki-Ikoyi Link Bridge

The Lagos State Government don begin cashless policy for toll payments for Lekki/ Ikoyi Link bridge toll- plaza as dem don announce before .

The State Government last year don  announce say dem go,  go cashless on toll payments for the Lekki/ Ikoyi toll plaza starting from 1st January 2020 because of traffic  Wey dem dey face for cash payment.

 

Leave a Reply