Make Una See As Two Kenya Politicians Dey Fight Theirselves For Rally

Tori yarn say, Cyprian Awiti wey bi
Governor of Homa Bay,with Oyugi Magwanga, wey bi lawmaker for Kenya enter argument for inside rally and as the agurement begin hot,  the two both of dem start to dey exchange beating for eachother in front of everybodi.

Leave a Reply