Dem Don Free Mompha From Prison After Im Fulfill His Bail Conditions

Ismaila Mustapha wey una sabi am as  Mompha don regain his freedom after im don fufil the bail conditions wey Lagos High Court give am.

Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) arraigned Mompha on 14 counts fraud, money laundering and untop say im dey run foreign exchange business without the authorisation of the Central Bank of Nigeria (CBN), dem grant am N100m bail on Friday, November 29 which im Don Fufill.

Leave a Reply