Oyinbo Dem Don Invent New Machine Wey Go Helep Person kill Imself “sucide”

One obodo oyinbo Australian doctor, Philip Nitschke don invent a machine wey go dey assist people  to kill themselves .

Im talk say dis machine go assist people wey dey suffer injury or get disease wey dey to painful for them.

Philip Nitschke yarn say when the person wey wan kill imself enter the machine, im go press one button wey go release  one chemical wey dem call Nitrogen, say dis chemical go come cover the whole machine and the person go sleep and no go wake up again.

Tori yarn say the machine go enter market 2019

Leave a Reply