Na Wetin You Call Yourself, Naim You Bi -Omawunmi

Ogbonge popular jingo singer, Omawumi for her social media yarn motivational tori to her fans dem.
Make una read wetin im yarn :
“Who is the best student in this class? Quickly I answered ‘I!, meanwhile my grades said otherwise and that has been my mindset since then… Well who laugh me Na him know, Na Wetin you call yourself Naim you be…As far as I am concerned o! I am beautiful, I am smart, I am engaging, I am an enigma, I AM A CHILD OF GOD. #nobodyfitbeomawumi #omawumi #omawonder”

Leave a Reply