DaddyFreeze Thank You O! As You Dey Make My Papa And Im Minstry Popular – Pastor Adeboye Pikin

Leke Adeboye, wey bi the son of Pastor E. A Adeboye the General Overseer of the Redeemed Christian Church of God don go im social media to thank OAP, Daddy Freeze, untop say im dey make im papa and im ministry more popular.

Make una read wetin im yarn

Leave a Reply