Una Dey Plan My Downfall But Kole Werk-Biodun Fatoyinbo Throw Another Shade At His Before-before Spiritual Leaders

Biodun Fatoyinbo, wey bi thetfounder of COZA Ministries, don come out on Instagram to throw shade again to his Before-before spiritual leaders and mentors, dem Pastor Busola Olotu and Reverend Emmanuel Oset, wey for seperate interview with media personality, Adesua Onyenokwe, say im get history of rape tori.

Fatoyinbo yarn say the two both of dem dey conspire against him.

Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply