APC Go Lose 2023 Presidential Election – Primate Ayodele

Popular pastor , Primate Elijah Ayodele don make prophecy concerning the 2023 presidential election.
Ayodele yarn this on Wednesday say Naija People don dey tired of the ruling party and  dem need to fix all the myriad of challenges wey dey the country dey face.
He also prophesy say the masses dem go revolt against election rigging in 2023 as he told the party to act fast.
Im yarn APC leadership to address legal issues.

Leave a Reply