Ewooo Couple Dem Fall From 9-storey Building As Dem Bin Dey Have S3x

One 30 years old woman don kakaku after she fall from the ninth floor of a block for St Petersburg flats wey dey for Russia as she and her bobo dey have s3x.


Tori yarn say the partner survive after im land on top her.

Witnesses yarn say they see television wey dem throw from the window of the flat, after wey the woman and her 29-year-old lover fall.

Leave a Reply