Obodo Oyinbo United States Go Dey Ask All Visa Applicants Dem To Dey Provide Their Social Media Usernames

Obodo Oyinbo U.S. dem wan to dey know the social-media user names of people wey dey apply for visas as part of step up screening for foreign visitors and immigrants dem.


Dis na Tori from state department official dem.

Dem yarn say don announce dis tori last year and e go take effect this month, as na order by President Donald Trump for any visa applicants.

Leave a Reply