Kanye West And Kim Kardashian Don Welcome Their Third Pikin

Kanye West and im wife Kim Kardashian don announce say dem don born their third pikin thorough person wey dem oyinbo dey call ” surrogate mother”.
Tori yarn say dem born the girl pikin on Monday and she weigh 7lb 6oz.
For statement  wey dem Kardashian’s release for their official site, the star dem dey express their gratitude and happiness.
“Kanye and I are happy to announce the arrival of our healthy, beautiful baby girl.
 
“We are incredibly grateful to our surrogate who made our dreams come true with the greatest gift one could give and to our wonderful doctors and nurses for their special care.
 
“North and Saint are especially thrilled to welcome their baby sister,” 

Leave a Reply