If Una Hate Our Country Or Una No Dey Happy Say You Dey Here, Make Una Commot – Donald Trump

With the ongoing nationwide wey obodo oyinbo US Immigration and Customs Enforcement dey do to arrest and deport “thousands” of  immigrants dem wey no get documents , President Donald Trump don yarn say those wey no dey happy or wey hate his country fit leave.

Im write dis tori for tweet:

Make una read wetin im yarn@realDonaldTrump
Our Country is Free, Beautiful and Very Successful. If you hate our Country, or if you are not happy here, you can leave!

Leave a Reply