Big Brother Na Adult Program, Na Una Fault Say Una Pikin Dey Watch Am,No Bi By Force To Watch,Make Una Use Una Remote Control To Change The ChanneI- Presidency

The media aide of oga Presido Buhari for Social Media, Lauretta Onochie don react to comments she bin dey get from people untop Big Brother Naija 2018 reality show.

 
Make una read wetin she yarn for im twitter page
 “Stop asking me to fix Big Brother Naija. I Don’t have such powers.
 
“Big Brother is an adult programme. If your children are watching it, it’s your fault, not mine.
 
“Grow up & protect your children. It’s not also compulsory to watch. Use your remote control and change the channeI.”

Leave a Reply