How Many Altars Go Bi For The Palace Now – DaddyFreeze Don React To The Marriage Between Ooni of Ife And Im Evangelist Wife

OAP, Freeze don join the plenty Naija people wey dey agure untop the matter of Oni of Ife and im new wife Prophetess/Evangelist Shilekunola Moronke Naomi Oluwaseyi.

As im dey wonder how igbakeji orisa and Jesus go live for the same palace.

Make una read wetin im yarn :


Congratulations to the couple as the prophetess gets married to the igbakeji orisa.
So how many altars are there going to be in the palace now? Just asking.

Leave a Reply