Simisola Don Getti Belle- Fans Don Yarn Untop Simi New Photo

Naija singer, Simi don share new photo with her stomach wey don dey come out and her followers dem don bombard her with plenty commentary.


Some write “Simisola getti Belle” – wey bi one line from Simi latest song.
The singer no reply any of the comments and

Make Una read wetin dem yarn

Leave a Reply