Davido Don Announce The Date Wey Im Number 2 BabyMama Go Give Birth

Ogbonge popular jingo Naija singer, Davido don announce say im second child go soon come…


Im take im snapchat to yarn say im first pikin Imade go soon get little sister wey go come in two weeks time.

Make Una read wetin im yarn:

Just wanna feed my fans with great music and take care of Imade and her little sister that would be coming in two weeks!! Thats all man cares about right now!! All that other shit is for the birds!!!

Leave a Reply