Joseph Yobo Don Sign For Kano Pillars

Before-before Super Eagles captain, Joseph Yobo don sign for Kano Pillars for the remaining Naija Professional Football League (NPFL) season.

Yobo, wey sign for League Management Company (LMC) as dem ambassador for June 21, don make himself available to play for any club wey dey interested to use am for the remaining 12 games for the season.

Leave a Reply