I Dey Fear Women For Now  – Teebillz Don Turn Down Sisi Wey Dey Toast Am 

Tunji Balogun wey una sabi amaas Teebillz don turn down one sisi wey like am after he share this cute new photo of himself on Instagram .

Make Una read wetin im yarn

 

Leave a Reply