Na Animals Dem Dey Display Xenophobia Character  – Timi Dakolo

Timi Dakolo don yarn say  Xenophobia na attribute wey animals dem dey display .

Im yarn dis tori as im dey React to the  Kill-kill of South Africa dem

Make Una read wetin im yarn

‘It is beneath us as humans. Killing your fellow human for no reason will never be ok. Our government must take actions now, show the world it is not ok to harm a Nigerian here or anywhere else in the world’.

Leave a Reply