Mesef I Need Money To Buy Baby Formula – Joke Silva Daughter-in-law Reply Person Wey Dey Beg Her Money

Boma, wey bi the daughter-in-law of popular Naija actors Joke Silva and Olu Jacobs, wey jus give birth don yarn say she don tire for “Instagram beggers” dem

She yarn dis tori when she reply a student who dey beg her for money to pay hostel rent.

Leave a Reply