Naija Billionaire, Aliko Dangote Dey Plan To Buy Arsenal F.C.

Aliko Dangote, wey bi Africa/Naija richest man, don yarn us im plans as im bi wan buy one London-based professional football club ‘Arsenal’ , say but na in threee to four years time.

Im yarn dis for interview withBloomberg TV wey dey obodo oyinbo, New York City today Wednesday.

Im say, no bi only to buy Arsenal, but im go buy am and change am for beta, say im don run a very successful business and Im know say im fit run a very successful team.
But as im dey right now, im get over $20 billion of projects, so Im no fit do both.

Leave a Reply