And Croatia Don Beat Naija For The Game

I no wan talk say Naija f**kup but truth bi say dem f**kup and break plenty heart join as dem allow Croatia beat dem 2-0

Anwz sha make una dey come back home as una no enter worldcup2018

Leave a Reply