Regina Daniels Don  Break Silence Untop Tori Wey Dey Waka About Her Husband, Ned Nwoko Wey Wan Take Another Wife

Nollywood star, Regina Daniels don open up about the tori wey dey waka about, about  her husband, Ned Nwoko say im take another wife.
Yesterday, tori waka say the billionaire dey engaged to another woman after Regina flaunt a ring on her Instagram with the caption – wifey.
Regina also share photos of the lady as she dey pose with her cars dem say Ned Nwoko don engage her to become his 7th wife.
Make Una See her post below;

Leave a Reply