Anybody Wey We Catch Say Im Dey Steal Pant, We No Go Charge Am For Stealing But Attempt Murder – Dolapo Badmus

Zone 2 police PRO, Dolapo Badmus don vex unto the tori wey dey waka – about, about the way dem dey steal female pants dem and dey use am for rituals.

Na why she con give rule and yarn say anybody wey dem catch na murder case dem go charge the person.
Make una read wetin im yarn ‘henceforth anyone caught stealing pants might not be charged for stealing but attempted murder’.
‘l learnt the ones caught in the act always confess to be using it for rituals whereof the owner dies prematurely’.

Leave a Reply