Dem Don Sama Death Sentence Give Lekan Shonde Untop SaS Im Kill Im wife

Lekan Shonde don collect death sentence by hanging Untop say im kill his wife, Ronke Shonde.

For Lagos State High Court today, dem say the 51years old man dey guilty .
As the tori bi dem find Mrs Ronke Shonde wey don kakutu for her house for Egbeda May 6, 2016.

Leave a Reply