One Father Don Kill Him Pikin Girl As Im Yarn Say Na ‘Sacrifice To God’

Tori don yarn say one man wey him name na John Depuun, snatch him pikin girl from im wife and take her go bush for Mbangur, Tse-Agberagba, Konshisha LGA, Benue state, where im kill her.

The man confess say im kill his Pikin say na God direct am.

Make una read wetin im yarn :

“It is my sheep and I decided to sacrifice it to God as demanded of me.I have not laid my hands on anyone’s child and as such, should not be condemned.”

Leave a Reply