See Wetin One Papa Do To Im 4 Year Old Daughter Untop Say She Lost Her Slippers

Tori yarn say, one man sama this im four year old pikin untop say she lost the slippers wey im buy for her.

 Haba!  How much bi slippers?
This one na wetin i call brutality!
How person go sama im own pikin lik dis?

Leave a Reply