We Dey Do Our Best So That Dem Fit Release Leah Sharibu -Lai Mohammed

The Federal government don yarn say dem dey do everything in their power for the safe return of Leah Sharibu, the Dapchi school girl wey stil dey with Boko Haram .

Lai Mohammed wey bi the minisita of information yarn dis tori yesterday for the 100 years celebration of St. Andrews Catholic Church, Oro, im home town wey dey near Ilorin in Kwara State.

Make una read wetin im yarn
“Nigerians should appreciate that any of our citizens, either boy or girl, Moslem or Christian is dear to us. We do not look at Leah Sharibu either as Christian or Moslem, but as a precious daughter of the country. We are doing our best to ensure her safe release and be reunited with her family,”

Leave a Reply