Etisalat 9ja Don Change Im Name To 9mobile

Tori don reach us say Etisalat Naija don change im brand name to 9Mobile.

Tori yarn say dem bring out dis new brand name after one ogbonge meeting wey dem do for Lagos.
The company dem never announce the new brand name to dem customer, but we don hear

Leave a Reply