People Of Opeki, Ipaja Find Dead Body For Their Street.

The pepple wey dey live for Opeki road, Abesan Estate, ipaja wake up dis early Saturday morning to see d dead bodi of one man for road.

The man wey kakutu look like person wey dey between the age of 30-37 years.
Nobodi know weda dem kill am there or dem com dump im for the place.
But koko of the tori b say no police squad or health workers dem don come carry him Commot the place after plenty-plenty calls.

As we dey write dis tori, we neva confirm im name, address or know any of im relation.

 

Leave a Reply