Court Don Give Femi Fani-Kayode Bail

Justice Muslim Hassam for Federal High Court for Lagos today, don give N250m bail to Femi Fani-Kayode, who bi say Economic and Financial Crimes Commission arrest am untop fraud of N4.9bn.

Dem com give am condition join the bail say make im provide two sureties wey get land property and make im also drop im passport for custody of the court till dem finish the case.

 Na him and im wife Precious bi this, as dem dey court.

Leave a Reply