Environmental Sanitation Go Dey For Lagos Tomorrow

Commissioner for Environment, Babatunde Adejare,  don yarn for press statement,

say environmental go dey tomorrow 30th July, say all people wey dey live for Lagos, make dem come out by 7:00am-10.00am to clean their environment

Leave a Reply