Popular Police Officer, Dolapo Badmus Don Show The Face Of Her Baby Wey She Jus Born

Police PR officer, Dolapo Badmus don finally show us her daughter face.

Una remember say she jus give birth to a baby girl and don take her instagram to announce the good news to the world.

Make Una read wetin im yarn :

“I faced my fear and my fear feared me! My baby Anike Aliona with her natural lace wig….she’s the latest addition to my family! Does she really look like me?!”.

Leave a Reply