Wizkid Na My Little Brother – Teebillz Don Yarn On Relationship Wey Dey Between Wizkid, Tiwa Savage

Teebillz, wey bi the Before-before husband of popular jingo singer Tiwa Savage, don yarn about the tori wey dey waka-about say ogbonge Popular Jingo hop star, Wizkid and im ex-wife bin dey before dre self,say Wizkid na him little brother.

Make una read wetin im yarn ,
“weather you like it or not Ayo is my little brother, he knows not to cross me blood gang, we don’t play that shit on 400 blocks! That’s ma lil nigga and Big Hommie sauce kid guaranteed me on the lil hommie even tho he is my blood and l ride for him, I am just saying this to the general public that tend to come at me on some disrespectful shit,Tiwa Savage/mama jamal will never fuck your billionaires talk more of ‘Little Ayo’.”

Leave a Reply