Make Una Leave My Wife Alone Please – 2face Don Beg People Wey Dey Criticize His Wife Online

Naija musician, 2Face Idibia don beg on behalf of his wife.
The star singer asked social media users dem say make dem leave his wife, Annie Idibia alone.
This dey come after tori wey yarn say she don unfollow him.
Many people react say another kasala don burst in their marriage again.
Make Una Watch video :

Leave a Reply