Na Since I Dey Nine Years Old The Whole World Don Dey Bully Me-Kylie

Kylie Jenner, wey bi 21years old Obodo oyinbo make up artist don yarn us tori about how the world dem dey bully hear.

Na her sister, Kendall Jenner, 22 share the video for twitter.

Make una read wetin im yarn

“Half of you guys think I’m weird. And the other half think I’m funny. But I’ve been bullied since I’ve been 9. From the whole world, it feels like sometimes,”
The star con
“And I think, I think I’ve done a really great job in handling all of this. But there’re bullies everywhere. So this just a little like Snapchat to tell whoever with their own bullies that the only opinion that really matters is yours and to never change.”

Leave a Reply