Game Of Throne Actors Dem Jon Snow And Ygritte Don Get Engaged

For all of una wey dey watch Game Of Throne, one of the two actors for the film Jon Snow wey him real name bi Kit Harinton And Wildling Ygritte wey her real name bi Rose Leslie don get engaged.

Tori yarn the two both of dem meet dem sef for the film were dem dey do lovey lovey

 

 

Leave a Reply