Linda Ikeji And Im Pikin Don Step Out For The First Time

Ogbonge Popular Jingo Naija millionaire blogger, Linda Ikeji wey born im pikin 10 days ago, don come out with her pikin and also dey show off her post-baby body.


Make una read wetin im yarn ;

“I swear I had a baby last week! . Easy pregnancy, easy delivery and now snap back without any effort from me. I’ve hardly stepped out of the house, just staring at Jayce like a slowpoke. . How any woman can be a mum and be calm is beyond me”

no

Leave a Reply