No Bi By Force To Buy Designer Bag And Shoe – Funke Akindele Don Advise Im Fans

Ogbonge Popular Jingo Naija actress, Funke Akindele don give advise to im fans dem as she yarn say make dem stop to dey do competition with other people for social media.

Funke yarn dis tori for new post for im Instagram.

Leave a Reply