Fans Dey Beg Banky W Make Im Marry Niyola

Niyola share us beautiful photo wey she and Banky W snap for Dubai wen dem goToolz’s wedding.

Naso dem fans jus dey yarn plenty plenty commentry, say both of dem fit demself, say make dem begin love wan tin-tin and make Banky W marry Niyola.

Leave a Reply