2Face Don Sue Me For N50million – Blackface

E bi like say the beef between 2Face and Blackface don dey serious, as ogbonge Popular Jingo singer 2face just throw N50million lawsuit for im Before-before friend, Blackface.

The Before-before member of Plantashun Boiz music trio, Blackface, don post for im Instagram page to show im fans dem wetin Innocent ‘2Face’ Idibia son do to am.

Make una read wetin im yarn :

2face Idibia @official2baba & his manager Efe Omorogbe @efeomorogbe sued me for 50Million. They (are) claiming I didn’t write #letsomebodyloveyou & #africanqueen (and) what else?
“Just about time me and my legal team (file) for #mydefence. After which I will release my album #risingsun (defendervol2).”

Leave a Reply