I Bi Gold Digger, No Come Near If Your Gold Dey Weak – Tonto Dikeh Don Warn

Actress Tonto Dikeh don send serious warning to men, say she bi gold digger.
Make Una read wetin im yarn :
“I AM DIGGING GOLD AND GOALS NOW…
.
Don’t come near me if your gold is weak cause I no pity you I will dig it.. and that of your future!!!
.
Yes I am a wealthy Gold/Goal Digger”

Leave a Reply