Ronke Odusanya Don Born

Naija actress Ronke Odusanya today August 19, don welcome her first pikin with her lover wey she don hide from everyone.


She Share dis tori of her baby arrival with her followers dem on Instagram.

Make Una read wetin Ronke write;


My joy knows no limit .. Its boundless … Appreciation to God for the process and seeing me through it all … Birthing a new being is a whole new level and experience for me … my love We welcome our child ….. oluwa modupe

Leave a Reply