Na Sick I Sick, I No Get Belle – Toyin Abraham Don Deny

Ogbonge Popular Jingo actress Toyin Abraham, don deny tori wey dey waka about say she get belle.

Yesterday, she share this photo on Instagram and some of her fans dem kon insist say she get belle.

She kon reply say all fake tori.

Leave a Reply