No Bi Only Una Dey Hustle, Make Una Stop To Dey Beg For Social media – Yemi Alade

Ogbonge Popular Jingo Yemi Alade don take im social media, Twitter page to call out to dos people wey like to dey beg for money or other things for social media.

Make una read wetin im yarn :

“Seriously, begging on social media should STOP. NO BE ONLY YOU DEY HUSTLE. if u wan work send email to my label. Work plenty”

Leave a Reply