Gbege Don Happen : Annie Idibia Vs 2face Babymama, Pero Adeniyi

Annie Idibia don go her instagram page, dey yabbis her husband’s baby mama, Pero Adeniyi who don born 3 pikin dem for 2face.

Tori yarn say 2face travel go meet him baby mama go jolificate with him pikin dem as them dey do birthday.

Leave a Reply