Aisha Abimbola ‘Omoge Campus’ Don Die Of Breast Cancer

Nollywood don enter for mourning once again as popular jingo actress, Aisha Abimbola wey una sabi am as ‘Omoge Campus’ don Kakutu.

Tori yarn say the 46-year old actress die of breast cancer yesterday night for Canada.

May her soul rest well with Baba God

Leave a Reply